iceblock

Naija

Etymology

From English: ice cube

Pronunciation

  • áízblòk

Play Play

Noun

  • Water wey don tay for freezer wey don block.
  • I dey like iceblock.  — (Egbokhare_2020, I love ice cubes.)

Synonyms

Translations

  • English: ice cube