igbiyen
Naija
Etymology
From igbiyen
Pronunciation
- ìgbìján
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Usage
Na club girls dey use am for warri to call oyinbo.
Noun
Wetin dem dey call oyinbo. Na igbiyan im dey scam. — (Egbokhare_2020, She is duping whiteman.)
Synonyms
Translations
- English: whiteman