imam
Naija
Etymology
From: Arabic imām ("leader")
Pronunciation
ɪ̀mɑ̑ːm
Noun
Person wey dey lead prayer for mosque.
- For di nikkah, na di imam pray for di couple. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, At the nikkah, the imam prayed for the couple.)
- Deir imam dey preach for radio during di lockdown. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, Their imam preached on air during the lockdown.)
Translation
- English: imam