imam
Naija
Etymology
From: Arabic imām ("leader")
Pronunciation
ɪ̀mɑ̑ːm
Definition
Person wey dey lead prayer for mosque.
Noun
- For di nikkah, na di imam pray for di couple. — (NSC_Shulammite_2020, At the nikkah, the imam prayed for the couple.)
- Deir imam dey preach for radio during di lockdown. — ( NSC_Shulammite_2020, Their imam preached on air during the lockdown.)
Translation
- English: imam