imam

Naija

Etymology

From: Arabic imām ("leader")

Pronunciation

ɪ̀mɑ̑ːm Play Play

Noun

  • Person wey dey lead prayer for mosque.
  • For di nikkah, na di imam pray for di couple.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, At the nikkah, the imam prayed for the couple.)
  • Deir imam dey preach for radio during di lockdown.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, Their imam preached on air during the lockdown.)

Translation

  • English: imam