imam

Revision as of 09:27, 1 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Arabic imām ("leader")

Pronunciation

  • ɪ̀mɑ̂m

Play Play

Noun

  • Person wey dey lead prayer for mosque.
  • For di nikkah, na di imam pray for di couple.  — (At the Nikkah, the imam prayed for the couple.)
  • Deir imam dey preach for radio during di lockdown.  — (Their imam preached on air during the lockdown.)

Translation

  • English: imam