imam

Revision as of 16:37, 3 November 2020 by 154.66.42.133 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Arabic imām ("leader")

Pronunciation

ɪ̀mɑ̑ːm

Definition

Person wey dey lead prayer for mosque.

Noun

  1. For di nikkah, na di Imam pray for di couple.  — (NSC_Shulammite_2020, At the nikkah, the Imam prayed for the couple.)
    Deir Imam dey preach for radio during di lockdown.  — ( NSC_Shulammite_2020, Their Imam preached on air during the lockdown.)

Translation

English: Imam