imam

Revision as of 16:42, 3 November 2020 by 154.66.42.133 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Arabic imām ("leader")

Pronunciation

ɪ̀mɑ̑ːm

Definition

Person wey dey lead prayer for mosque.

Noun

  • For di nikkah, na di imam pray for di couple.  — (NSC_Shulammite_2020, At the nikkah, the imam prayed for the couple.)
  • Deir imam dey preach for radio during di lockdown.  — ( NSC_Shulammite_2020, Their imam preached on air during the lockdown.)

Translation

  • English: imam