jagaban

Revision as of 21:56, 2 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

  • De get am from di Jagaban chieftancy title wey Emir of Borgu give Chief Ahmed Bola Tinubu

Pronunciation

  • jàgàbân

Play Play

Noun

  • Person wey be oga for group.
  • Wait make you be jagaban first before you begin collect deve from people hand.  — (NSC_Ajede_2020, Wait till you are the boss before you begin to levy people.
  • Dara na jagaban for woman matter.  — (NSC_Ajede_2020, Dara is a philanderer.)

Synonyms

Translations

  • English: boss,leader