Difference between revisions of "jagajaga"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>
+
d͡ʒàgàd͡ʒágá
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
  
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-jagajaga.f.ogg</sm2>
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-jagajaga.m.ogg</sm2>
===Definition===
+
 
===POS===
+
===Noun===
#
+
* Wetin no [[make sense]]
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do '''jagajaga''' like fowl wey dey find food.|(NSC_2021, You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like a chicken trying to claw for some food. )}}
#
+
:* {{ux|dv| Wetin your pikin dey write? ABCD or '''jagajaga'''? |(NSC_2021, What is your child writing? The alphabet or nonsense?)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
====Translation====
===Related forms===
+
English: ''nonsense''
====Synonym====
+
 
====Antonym====
+
===Adjective===
 +
* Make someting no make sense
 +
:* {{ux|dv| If person show esef sey e be '''jagajaga''' person, [[discharge]] comot for di place. |(NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}}
 +
:* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(NSC_2021, The road has become very bad.  What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* Eng;ish: ''nonsense'', ''bad''

Revision as of 15:13, 13 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

d͡ʒàgàd͡ʒágá

Play Play

Noun

  • Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food.  — (NSC_2021, You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like a chicken trying to claw for some food. )
  • Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga?  — (NSC_2021, What is your child writing? The alphabet or nonsense?)

Translation

English: nonsense

Adjective

  • Make someting no make sense
  • If person show esef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place.  — (NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
  • Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours.  — (NSC_2021, The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)

Translation

  • Eng;ish: nonsense, bad