Difference between revisions of "jagajaga"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin no [[make sense]].
 
* Wetin no [[make sense]].
:* {{ux|dv| Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do '''jagajaga''' like fowl wey dey find food.|(NSC_2021, You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)}}
+
:* {{ux|dv| Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do '''jagajaga''' like fowl wey dey find food.|(You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)}}
:* {{ux|dv| Wetin your pikin dey write? ABCD or '''jagajaga'''?|(NSC_2021, What is your child writing? The alphabet or nonsense?)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin your pikin dey write? ABCD or '''jagajaga'''?|(What is your child writing? The alphabet or nonsense?)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''nonsense''
 
English: ''nonsense''
Line 17: Line 17:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make someting no make sense
 
* Make someting no make sense
:* {{ux|dv| If person show imsef sey e be '''jagajaga''' person, [[discharge]] comot for di place. |(NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}}
+
:* {{ux|dv| If person show imsef sey e be '''jagajaga''' person, [[discharge]] comot for di place. |(If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}}
:* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(NSC_2021, The road has become very bad.  What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}}
+
:* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(The road has become very bad.  What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''nonsense'', ''bad''
 
* English: ''nonsense'', ''bad''

Revision as of 15:54, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

d͡ʒàgàd͡ʒágá

Play Play

Noun

  • Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food.  — (You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)
  • Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga?  — (What is your child writing? The alphabet or nonsense?)

Translation

English: nonsense

Adjective

  • Make someting no make sense
  • If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place.  — (If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
  • Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours.  — (The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)

Translation

  • English: nonsense, bad