Difference between revisions of "jagajaga"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: Edoid ''unkempt''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
d͡ʒàgàd͡ʒágá
 
d͡ʒàgàd͡ʒágá

Revision as of 09:55, 1 March 2024

Naija

Etymology

From: Edoid unkempt

Pronunciation

d͡ʒàgàd͡ʒágá

Play Play

Noun

  • Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food.  — (You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)
  • Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga?  — (What is your child writing? The alphabet or nonsense?)

Translation

English: nonsense

Adjective

  • Make someting no make sense
  • If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place.  — (If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
  • Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours.  — (The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)

Translation

  • English: nonsense, bad