Difference between revisions of "jagajaga"
Line 17: | Line 17: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Make someting no make sense | + | * Make someting no make sense. / Make someting no organise. |
:* {{ux|dv| If person show imsef sey e be '''jagajaga''' person, [[discharge]] comot for di place. |(If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}} | :* {{ux|dv| If person show imsef sey e be '''jagajaga''' person, [[discharge]] comot for di place. |(If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}} | ||
:* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}} | :* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''nonsense'', ''bad'' | * English: ''nonsense'', ''bad'' |
Latest revision as of 09:57, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: Edoid unkempt
Pronunciation
d͡ʒàgàd͡ʒágá
Noun
- Wetin no make sense.
- Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food. — (You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)
- Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga? — (What is your child writing? The alphabet or nonsense?)
Translation
English: nonsense
Adjective
- Make someting no make sense. / Make someting no organise.
- If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place. — (If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
- Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. — (The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)
Translation
- English: nonsense, bad