Difference between revisions of "jagajaga"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-person.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-person.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=...") |
|||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: Edoid ''unkempt'' | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | d͡ʒàgàd͡ʒágá |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | |
+ | <sm2>Pcm-ng-jagajaga.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-jagajaga.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Wetin no [[make sense]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do '''jagajaga''' like fowl wey dey find food.|(You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Wetin your pikin dey write? ABCD or '''jagajaga'''?|(What is your child writing? The alphabet or nonsense?)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''nonsense'' | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
− | + | * Make someting no make sense. / Make someting no organise. | |
− | + | :* {{ux|dv| If person show imsef sey e be '''jagajaga''' person, [[discharge]] comot for di place. |(If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''nonsense'', ''bad'' |
Latest revision as of 09:57, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: Edoid unkempt
Pronunciation
d͡ʒàgàd͡ʒágá
Noun
- Wetin no make sense.
- Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food. — (You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like chickens trying to claw for some food.)
- Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga? — (What is your child writing? The alphabet or nonsense?)
Translation
English: nonsense
Adjective
- Make someting no make sense. / Make someting no organise.
- If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place. — (If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
- Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. — (The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)
Translation
- English: nonsense, bad