Difference between revisions of "jagajaga"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
:* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(NSC_2021, The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}} | :* {{ux|dv| Di road don '''jagajaga'''. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. |(NSC_2021, The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * | + | * English: ''nonsense'', ''bad'' |
Revision as of 11:01, 14 August 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
d͡ʒàgàd͡ʒágá
Noun
- Wetin no make sense
- Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food. — (NSC_2021, You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like a chicken trying to claw for some food. )
- Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga? — (NSC_2021, What is your child writing? The alphabet or nonsense?)
Translation
English: nonsense
Adjective
- Make someting no make sense
- If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place. — (NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
- Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours. — (NSC_2021, The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)
Translation
- English: nonsense, bad