jagajaga

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

d͡ʒàgàd͡ʒágá

Play Play

Noun

  • Instead make una behave normal like people wey dey normal, una do jagajaga like fowl wey dey find food.  — (NSC_2021, You lot should have behaved like you were expected to, instead you behave nonsensically like a chicken trying to claw for some food. )
  • Wetin your pikin dey write? ABCD or jagajaga?  — (NSC_2021, What is your child writing? The alphabet or nonsense?)

Translation

English: nonsense

Adjective

  • Make someting no make sense
  • If person show imsef sey e be jagajaga person, discharge comot for di place.  — (NSC_2021, If a person shows himself or herself to be nonsensical, leave the place.)
  • Di road don jagajaga. Wetin supppose be one hour journey don turn four hours, if rain use style fall, e fit reach six hours.  — (NSC_2021, The road has become very bad. What should have been a one hour journey now takes four hours. If it rains, it could take six hours.)

Translation

  • English: nonsense, bad