Difference between revisions of "jam"

Line 2: Line 2:
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''jam''
 
From: English ''jam''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* dᶚám
 
* dᶚám
<sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 19
+
* Na make dem use people head knock each other.
* Frequency rank in NSC treebank: 487
+
:* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder I beg. |(NSC_Legbeti_2021. Please I dont know how to turn people against each other.)}}
* Frequency in raw corpus: 193
+
:* {{ux|dv| So, you no quick see say Chichi wan '''jam''' your head with Chuks head make una for no fit marry if not sey God pass am?. |(NSC_Legbeti_2021. So, but for God, you almost didnt realize Chichi's plan was to upturn things and prevent the marriage between you and Chuks?)}}
* Frequency rank in raw corpus: 1360
+
* Na make body touch body.
 +
:* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o shift go back small [[biko]]. |(NSC_Legbeti_2021. I detest the way your body rams into mine from behind in this bus, kindly adjust please.)}}
 +
:* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(NSC_Legbeti_2021. When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend. )}}
 +
* Na make wetin hit pesin spoil someting.
 +
:* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back?. |(NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)}}
 +
:* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth. |(NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)}}
  
===Definition===
 
#cloth wey dem dey wear for body.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
*Di [[cloth]] wey dem dey wear for body.
+
* Na wetin sweet wey pesin fit take chop bread.
#:* {{ux|dv| I say I do, wit no '''dress''' no make up and no ring. |(BBC__7371. I said I do, without a '''dress''', makeup and a ring. )}}
+
:* {{ux|dv| Di way '''jam''' take dey finish for dis house, pesin no know whether spirit dey join us eat am walahi. |(NSC_Legbeti_2021. The rate at which jam is consumed in this house make one doubt the number of persons living in the house. )}}
 
+
:* {{ux|dv| Di first time dis my mout touch '''jam''', only me nearly chop di bottle finish. Di ting sweet die. |(NSC_Legbeti_2021. The first time I ate jam, I almost emptied the bottle, it was so sweet!)}}
====Related Forms====
 
  
 
====Synonyms====  
 
====Synonyms====  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''clothing''
+
* English: ''Jam''
===Verb===
 
#Make person move or adjust.
 
#:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit siddon. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
 
====Synonyms====
 
*[[adjust]], [[arrange]], [[behave]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: '' move, adjust, make''
 

Revision as of 17:00, 5 September 2021

Naija

Etymology

From: English jam

Pronunciation

  • dᶚám

Play Play

Verb

  • Na make dem use people head knock each other.
  • I no sabi jam people head togeder I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. Please I dont know how to turn people against each other.)
  • So, you no quick see say Chichi wan jam your head with Chuks head make una for no fit marry if not sey God pass am?.  — (NSC_Legbeti_2021. So, but for God, you almost didnt realize Chichi's plan was to upturn things and prevent the marriage between you and Chuks?)
  • Na make body touch body.
  • Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o shift go back small biko.  — (NSC_Legbeti_2021. I detest the way your body rams into mine from behind in this bus, kindly adjust please.)
  • When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend.  — (NSC_Legbeti_2021. When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend. )
  • Na make wetin hit pesin spoil someting.
  • Who jam your moto for back?.  — (NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)
  • Na di day you go jam soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth.  — (NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)

Noun

  • Na wetin sweet wey pesin fit take chop bread.
  • Di way jam take dey finish for dis house, pesin no know whether spirit dey join us eat am walahi.  — (NSC_Legbeti_2021. The rate at which jam is consumed in this house make one doubt the number of persons living in the house. )
  • Di first time dis my mout touch jam, only me nearly chop di bottle finish. Di ting sweet die.  — (NSC_Legbeti_2021. The first time I ate jam, I almost emptied the bottle, it was so sweet!)

Synonyms

Translations

  • English: Jam