Difference between revisions of "jam"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''jam'' | From: English ''jam'' | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dᶚám | * dᶚám | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-jam.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-jam.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | * Na make dem use people head knock each other. |
− | * | + | :* {{ux|dv| I no sabi '''jam''' people head togeder I beg. |(NSC_Legbeti_2021. Please I dont know how to turn people against each other.)}} |
− | * | + | :* {{ux|dv| So, you no quick see say Chichi wan '''jam''' your head with Chuks head make una for no fit marry if not sey God pass am?. |(NSC_Legbeti_2021. So, but for God, you almost didnt realize Chichi's plan was to upturn things and prevent the marriage between you and Chuks?)}} |
− | * | + | * Na make body touch body. |
+ | :* {{ux|dv| Oga, I no like di way your body dey '''jam''' my body for dis Molue o shift go back small [[biko]]. |(NSC_Legbeti_2021. I detest the way your body rams into mine from behind in this bus, kindly adjust please.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| When my body '''jam''' your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. |(NSC_Legbeti_2021. When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend. )}} | ||
+ | * Na make wetin hit pesin spoil someting. | ||
+ | :* {{ux|dv| Who '''jam''' your moto for back?. |(NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na di day you go '''jam''' soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth. |(NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)}} | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Na wetin sweet wey pesin fit take chop bread. |
− | + | :* {{ux|dv| Di way '''jam''' take dey finish for dis house, pesin no know whether spirit dey join us eat am walahi. |(NSC_Legbeti_2021. The rate at which jam is consumed in this house make one doubt the number of persons living in the house. )}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Di first time dis my mout touch '''jam''', only me nearly chop di bottle finish. Di ting sweet die. |(NSC_Legbeti_2021. The first time I ate jam, I almost emptied the bottle, it was so sweet!)}} | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Jam'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 17:00, 5 September 2021
Naija
Etymology
From: English jam
Pronunciation
- dᶚám
Verb
- Na make dem use people head knock each other.
- I no sabi jam people head togeder I beg. — (NSC_Legbeti_2021. Please I dont know how to turn people against each other.)
- So, you no quick see say Chichi wan jam your head with Chuks head make una for no fit marry if not sey God pass am?. — (NSC_Legbeti_2021. So, but for God, you almost didnt realize Chichi's plan was to upturn things and prevent the marriage between you and Chuks?)
- Na make body touch body.
- Oga, I no like di way your body dey jam my body for dis Molue o shift go back small biko. — (NSC_Legbeti_2021. I detest the way your body rams into mine from behind in this bus, kindly adjust please.)
- When my body jam your own dis night, I swear you no go gree go back dis weekend. — (NSC_Legbeti_2021. When we make love tonight, I am sure you wont leave this weekend. )
- Na make wetin hit pesin spoil someting.
- Who jam your moto for back?. — (NSC_Legbeti_2021. Who hit your car from behind?.)
- Na di day you go jam soldier for road na im you go know say make pesin dey drive one way fit comot teeth. — (NSC_Legbeti_2021. Until the day you run into the army personnel and get beaten, you will not desist from driving against on-coming cars.)
Noun
- Na wetin sweet wey pesin fit take chop bread.
- Di way jam take dey finish for dis house, pesin no know whether spirit dey join us eat am walahi. — (NSC_Legbeti_2021. The rate at which jam is consumed in this house make one doubt the number of persons living in the house. )
- Di first time dis my mout touch jam, only me nearly chop di bottle finish. Di ting sweet die. — (NSC_Legbeti_2021. The first time I ate jam, I almost emptied the bottle, it was so sweet!)
Synonyms
Translations
- English: Jam