Difference between revisions of "jejely"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
Sey person dey do someting soft soft.
 
Sey person dey do someting soft soft.
:* {{ux|dv| Make we waka '''jejely''' o. O man, take am jeje o.| Egbokhare_2020, let's work carefully. Oh man!, take it easy.)}}
+
:* {{ux|dv| Make we waka '''jejely''' o. O man, take am jeje o.| (Let's work carefully. Oh man! Take it easy.)}}
 
:* {{ux|dv| You follow life '''jejely'''. |(JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You live life gently.)}}
 
:* {{ux|dv| You follow life '''jejely'''. |(JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You live life gently.)}}
 
:* {{ux|dv| Just dey follow tings '''jejely''' like dat, just dey patient. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Be patient and take things calmly.)}}
 
:* {{ux|dv| Just dey follow tings '''jejely''' like dat, just dey patient. |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Be patient and take things calmly.)}}

Latest revision as of 16:17, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba jeje + ly

Pronunciation

  • dʒɛ́dʒɛ̄lì

Play Play

Adverb

Sey person dey do someting soft soft.

  • Make we waka jejely o. O man, take am jeje o.  —  (Let's work carefully. Oh man! Take it easy.)
  • You follow life jejely.  — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You live life gently.)
  • Just dey follow tings jejely like dat, just dey patient.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Be patient and take things calmly.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: peacefully, calmly, carefully