Difference between revisions of "jejely"

Line 8: Line 8:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
 +
Sey person dey do someting soft soft.
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===

Revision as of 17:43, 4 November 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba jeje + ly

Pronunciation

dʒɛ̄dʒɛ̄li


Definition

Sey person dey do someting soft soft.

Adverb

  • Make we waka jejely o. O man, take am jeje o.  —  Egbokhareno translation
  • You follow life jejely.  — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You will live life gently.)
  • Just dey follow tings jejely like dat, just dey patient.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Just following things gently like that; just be patient.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: peacefully, calmly, carefully