jejely

Revision as of 16:17, 2 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adverb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba jeje + ly

Pronunciation

  • dʒɛ́dʒɛ̄lì

Play Play

Adverb

Sey person dey do someting soft soft.

  • Make we waka jejely o. O man, take am jeje o.  —  (Let's work carefully. Oh man! Take it easy.)
  • You follow life jejely.  — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You live life gently.)
  • Just dey follow tings jejely like dat, just dey patient.  — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Be patient and take things calmly.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: peacefully, calmly, carefully