jejely
Naija
Etymology
From: Yoruba jeje + ly
Pronunciation
dʒɛ̄dʒɛ̄li
Definition
Sey person dey do someting soft soft.
Adverb
- Make we waka jejely o. O man, take am jeje o. — Egbokhareno translation
- You follow life jejely. — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__106, You will live life gently.)
- Just dey follow tings jejely like dat, just dey patient. — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__139, Just following things gently like that; just be patient.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: peacefully, calmly, carefully