jollyjolly

Naija

Etymology

Borrowed from English jollyjolly

Pronunciation

  • dʒɔ̀lídʒɔ̀lí

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 6
  • Frequency rank in raw corpus: 10972

Definition

  • Enjoyment wey person dey enjoy

Noun

  • Ikemefuna come Umuofia for the end of the jollyjolly season between harvest and planting.  — (katakata__237, __Ikemefuna came to Umuofia at the end of the celebration of harvest and planting seasons__)

Synonyms

  • flenjo


Translations

  • English: celebration


Verb

Sey person dey enjoy or celebrate

  • Dem dey jollyjolly sey dem win match.  — (NSC_Ajede_2020, They are celebrating because they won a match__)
  • Dem go arrange am for disable pikin to get correct chance to go school, treatment for hospital, proper place to settle am, and to jollyjolly.  — no translation


Synonyms

  • flenjo

Antonyms

  • To be completed

Translations

  • English: celebrate, enjoy