Difference between revisions of "judge"

Line 20: Line 20:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
judge: no definition -- Definition in Naija?
+
# person wey e dey settle matter for court
 
+
#:*{{ux|dv|But '''judge''' cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work. |(bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Na sake of dat di '''judge''', Justice Mohammed Idris, con nak oga Orji go 12 years jail. |(NSC__2020, It is because of that judge, Justice Mohammed Idris, that Mr Orji was sentenced to 12 years in prison.)}}
# det (frequency:77)
+
# person wey dey choose who win for competition/contest
#: {{ux|dv|Wetin di '''judge''' tok? |(bbc__99355, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Last year none of them fit fall the other even though say the '''judge''' them allow the match tay pass as e suppose be. |(NSC_2020, Last year none of them could defeat the other even though the judge allowed the contest to linger longer than normal)}}
#: {{ux|dv|Di '''judge''' no talk anything on top dat one. |(bbc__35380, __no translation__)}}
+
# person wey get power or right to decide weda person action na good or bad
# - (frequency:21)
+
#: {{ux|dv|Na im be '''judge''' of wetin good and bad, right and wrong. |(NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong )}}  
#: {{ux|dv|'''Judge''' dem don also postpone wetin dem go decide on the matter till September 27. |(bbc__61333, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Jehovah give Israel people '''judge''' wey dey lead dem, but dem sey dem want king. |(jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king)}}
#: {{ux|dv|But '''judge''' cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work. |(bbc__69045, __no translation__)}}
+
# det-nmod (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|“E get one '''judge''' for one city wey no dey fear God and no dey respect anybody. |(jw__49595, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori Pipo for America, the Chicago Sun Times report say one '''judge''' for Cook County rule on Tuesday say she no fit get di money anytime soon. |(bbc__94710, __no translation__)}}
 
# case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na only two out of di three '''judge''' dem for di Tribunal show face on Monday. |(bbc__71641, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di eight officers go need to go testify for front of '''judge''' about wetin really happen to di missing drugs next month. |(bbc__34229, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na sake of dat di '''judge''', Justice Mohammed Idris, con nak oga Orji go 12 years jail. |(ja102__3900, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to local tori pipo, im troway application say atleast make dem produce arrest warrant for di '''judge''', as im order say: I want to see di defendant inside court on Friday. |(bbc__12091, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na im be '''judge''' of wetin good and bad, right and wrong. |(katakata__433, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sibeth papa, na politician with Senegalese Democratic Party, while her mama na '''judge''' for dia kontri constitutional council. |(bbc__89511, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di presiding '''judge''', Justice Omereji sentence Obilor to prison after di court see all di evidence di prosecution present and di six year prison sentence go start from now. |(bbc__37519, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''judge''' insist say dia mode of ID na PVC afta she find out say na only 9 out of di boys get PVC or National ID, she say di boys dey irresponsible as dem pass 18 years old. |(bbc__1567, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But di '''judge''' strong leg, say im must do one. |(bbc__22208, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Last year none of them fit fall the other even though say the '''judge''' them allow the match tay pass as e suppose be. |(katakata__740, __no translation__)}}
 
# conj-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di '''judge''' deny dia motion and im tok say dem no get legal backing. |(bbc__35368, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|People wey dey celebrate di ruling change di name wey dey for di road sign to hail di '''judge''' and lawyer James Orengo, wey bring di case. |(bbc__50894, __no translation__)}}
 
# amod-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sudan police don arrest suspects wey kill Nigerian diplomat Nigeria '''judge''' don become ICC president |(bbc__92534, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP One federal '''judge''' inside Texas sama ruling late Friday say di Affordable Care Act alias OBAMACARE no follow wetin America constitution suppose allow. |(bbc__10226, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Jehovah give Israel people '''judge''' wey dey lead dem, but dem sey dem want king. |(jw__18376, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One Belgium government lawyer don tell tori people say na '''judge''', wey dey investigate di mata, go decide by Monday morning whether dem go follow di EU arrest order Spain '''judge''' give dem for Friday. |(bbc__78036, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
[[court judge]]
* [[court judge|court judge]]
+
   
 
 
#: {{ux|dv|Di court judge, Justice Gabriel Kolawole rule say Mr Aidoko na di wrong pesin wey suppose fly di flag of opposition Peoples Democratic Party from di December 2014 Primary election. |(bbc__33920, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di NJC also set up committee to investigate one Supreme court judge and two State Chief judges, den dem come recommend 60 judicial officers to Governors of 24 sates make dem appoint dem as High court judges, Sharia Court Kadis and Customary Court of Appeal judges. |(bbc__31867, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
  

Revision as of 17:28, 12 October 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 825
  • Frequency in raw corpus: 482
  • Frequency rank in raw corpus: 663

Definition

To put mouth settle matter

Noun

  1. person wey e dey settle matter for court
    • But judge cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work.  — (bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work)
    • Na sake of dat di judge, Justice Mohammed Idris, con nak oga Orji go 12 years jail.  — (NSC__2020, It is because of that judge, Justice Mohammed Idris, that Mr Orji was sentenced to 12 years in prison.)
  2. person wey dey choose who win for competition/contest
    • Last year none of them fit fall the other even though say the judge them allow the match tay pass as e suppose be.  — (NSC_2020, Last year none of them could defeat the other even though the judge allowed the contest to linger longer than normal)
  3. person wey get power or right to decide weda person action na good or bad
    Na im be judge of wetin good and bad, right and wrong.  — (NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong )
    Jehovah give Israel people judge wey dey lead dem, but dem sey dem want king.  — (jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king)

Related forms

court judge

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English:

Verb

judge: complain -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Na so e dey judge me dey give everybody sey I no dey give am money.  — no translation
  2. obj (frequency:25)
    Judge am.  — (IBA_42_Barrabas_DG__85, Judge it.)
    Judge di matter?  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)
  3. mark-obj (frequency:18)
    Why e no good to judge other people?  — (jw__46729, __no translation__)
    But, say e no fit stop military court for judge dem.  — (bbc__12795, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:15)
    We go copy how Jehovah take dey judge matter?  — (jw__9599, __no translation__)
    Which time we fit copy how Jehovah take dey judge matter?  — (jw__45941, __no translation__)
  5. - (frequency:11)
    Na two people be judge.  — (katakata__424, __no translation__)
    God dey with dem now, God go judge dem.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__138, God is with them now...God will judge them.)
  6. mark (frequency:5)
    Abdouramam don tell BBC News Pidgin say de case weh CAS, get for judge.  — (bbc__11004, __no translation__)
    If court judge say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.  — (bbc__57591, __no translation__)
  7. nsubj-obj (frequency:2)
    According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem judge cost of living.  — (bbc__11950, __no translation__)
    Justice Okon Abang give di order afta im judge di mata wey Okorocha make against INEC say dem hold im certificate of return afta dem declare am winner of di Imo West Senatorial District.  — (bbc__61587, __no translation__)
  8. advcl-obj (frequency:2)
    But make sure sey you no do wetin go make your mind judge you later.  — (jw__5695, __no translation__)
    Simh argue say deh arrest pipo dem for different place bring dem for Yaoundé, but law say deh suppose judge where deh arrest dem.  — (bbc__89602, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • file 0.68 216, justice 0.67 846, tribunal 0.66 230, court 0.63 4132, appeal 0.62 348, trial 0.60 191, onnoghen 0.60 209, judgement 0.60 258, supreme 0.59 290

Antonyms

  • file 0.68 216, justice 0.67 846, tribunal 0.66 230, court 0.63 4132, appeal 0.62 348, trial 0.60 191, onnoghen 0.60 209, judgement 0.60 258, supreme 0.59 290

Translations

  • English: complain