judge

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 825
  • Frequency in raw corpus: 482
  • Frequency rank in raw corpus: 663

Definition

Person wey dey put mouth dey settle matter for people

Noun

  1. person wey e dey settle matter for court
    • But judge cancel that case last week, say no be that one comot Mueller from work.  — (bbc__69045, But the judge cancelled the case last week, noting that that was not what removed Mueller from work)
    • Na sake of dat di judge, Justice Mohammed Idris, con nak oga Orji go 12 years jail.  — (NSC__2020, It is because of that judge, Justice Mohammed Idris, that Mr Orji was sentenced to 12 years in prison.)
  2. person wey dey choose who win for competition/contest
    • Last year none of them fit fall the other even though say the judge them allow the match tay pass as e suppose be.  — (NSC_2020, Last year none of them could defeat the other even though the judge allowed the contest to linger longer than normal)
  3. person wey get power or right to decide weda person action na good or bad
    Na im be judge of wetin good and bad, right and wrong.  — (NSC__2020, He is the judge of good and bad, right and wrong )
    Jehovah give Israel people judge wey dey lead dem, but dem sey dem want king.  — (jw__18376, Jehovah gave the people of Israel a judge to lead them, but they said they wanted a king)

Related forms

court judge

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English:

Verb

judge: complain -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Na so e dey judge me dey give everybody sey I no dey give am money.  — no translation
  2. obj (frequency:25)
    Judge am.  — (IBA_42_Barrabas_DG__85, Judge it.)
    Judge di matter?  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)
  3. mark-obj (frequency:18)
    Why e no good to judge other people?  — (jw__46729, __no translation__)
    But, say e no fit stop military court for judge dem.  — (bbc__12795, __no translation__)
  4. aux-obj (frequency:15)
    We go copy how Jehovah take dey judge matter?  — (jw__9599, __no translation__)
    Which time we fit copy how Jehovah take dey judge matter?  — (jw__45941, __no translation__)
  5. - (frequency:11)
    Na two people be judge.  — (katakata__424, __no translation__)
    God dey with dem now, God go judge dem.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__138, God is with them now...God will judge them.)
  6. mark (frequency:5)
    Abdouramam don tell BBC News Pidgin say de case weh CAS, get for judge.  — (bbc__11004, __no translation__)
    If court judge say she dey guilty, dem fit send her go prison for up to 10 years and ban her from politics forever.  — (bbc__57591, __no translation__)
  7. nsubj-obj (frequency:2)
    According to di report dem join how di currency value of di particular city be on how dem judge cost of living.  — (bbc__11950, __no translation__)
    Justice Okon Abang give di order afta im judge di mata wey Okorocha make against INEC say dem hold im certificate of return afta dem declare am winner of di Imo West Senatorial District.  — (bbc__61587, __no translation__)
  8. advcl-obj (frequency:2)
    But make sure sey you no do wetin go make your mind judge you later.  — (jw__5695, __no translation__)
    Simh argue say deh arrest pipo dem for different place bring dem for Yaoundé, but law say deh suppose judge where deh arrest dem.  — (bbc__89602, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • file 0.68 216, justice 0.67 846, tribunal 0.66 230, court 0.63 4132, appeal 0.62 348, trial 0.60 191, onnoghen 0.60 209, judgement 0.60 258, supreme 0.59 290

Antonyms

  • file 0.68 216, justice 0.67 846, tribunal 0.66 230, court 0.63 4132, appeal 0.62 348, trial 0.60 191, onnoghen 0.60 209, judgement 0.60 258, supreme 0.59 290

Translations

  • English: complain