Difference between revisions of "judgy judgy"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Person wey dey carry anoder person [[matter]] put for head waka.
+
Person wey dey carry anoder person [[matter]] put for head waka dey tell people.
:*{{ux|dv|'''Judgy judgy''' dey sabi talk anoder person matter leave im problem.|(NSC_Abonyi_2020, Busybodies do not mind their own business.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Judgy judgy''' dey sabi talk anoder person matter leave deir problem.|(NSC_Abonyi_2020, Busybodies do not mind their own business.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 19:35, 11 December 2020

Naija

Etymology

From: English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒí dʒɔ̂dʒí

Play Play

Noun

Person wey dey carry anoder person matter put for head waka dey tell people.

  • Judgy judgy dey sabi talk anoder person matter leave deir problem.  — (NSC_Abonyi_2020, Busybodies do not mind their own business.)

Related forms

judge

Synonym

tatafo, amebo

Translation

  • English: gossip