judgy judgy

Revision as of 17:05, 2 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒí dʒɔ̂dʒí

Play Play

Noun

Person wey dey carry anoder person matter put for head waka dey tell people.

  • Judgy judgy dey sabi talk anoder person matter leave deir problem.  — (Busybodies do not mind their own business.)

Related forms

judge

Synonym

tatafo, amebo

Translation

  • English: gossip