judgy judgy

Revision as of 19:32, 11 December 2020 by 154.66.35.167 (talk) (→‎POS)

Naija

Etymology

From: English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒí dʒɔ̂dʒí

Play Play

Noun

Person wey dey carry anoder person matter put for head waka.

  • Judgy judgy dey sabi talk anoder person matter leave im problem.  — (NSC_Abonyi_2020, Busybodies do not mind their own business.)

Related forms

judge

Synonym

tatafo, amebo

Translation

  • English: gossip