judgy judgy

Revision as of 05:39, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English judge

Pronunciation

  • dʒɔ̂dʒí dʒɔ̂dʒí

Play Play

Noun

Person wey dey carry anoder person matter put for head waka dey tell people.

  • Judgy judgy dey sabi talk anoder person matter leave deir problem.  — (NSC_2020, Busybodies do not mind their own business.)

Related forms

judge

Synonym

tatafo, amebo

Translation

  • English: gossip