Difference between revisions of "kele"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Igbo ''kele''
+
From: Igbo ''Kelechi'' (A given name)
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* kɛ̀lɛ́
 
* kɛ̀lɛ́

Latest revision as of 09:20, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: Igbo Kelechi (A given name)

Pronunciation

  • kɛ̀lɛ́

Play


Noun

  • Name wey man dey call girl wey e dey friend.
  • Abeg no tif my kele.  — (NSC_2021, Please don't steal my girlfriend.)
  • Your kele don reach your side today?  — (NSC_2021, Has your girlfriend been to your place today?)

Synonym

Translation

  • English: girlfriend