kele

Revision as of 17:26, 14 October 2021 by 160.152.17.82 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Igbo ''kele'' ===Pronunciation=== * kɛ̀lɛ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Name wey...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Igbo kele

Pronunciation

  • kɛ̀lɛ́


Noun

  • Name wey man dey call girl wey e dey friend.
  • Abeg no tiff my kele.  — (NSC_2021, Please don't steal my girlfriend.)
  • Your kele don reach your side today?  — (NSC_2021, Has your girlfriend been to your place today?)

Synonym

Translation

  • English: girlfriend