kele

Revision as of 17:27, 14 October 2021 by 160.152.17.82 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Igbo kele

Pronunciation

  • kɛ̀lɛ́


Noun

  • Name wey man dey call girl wey e dey friend.
  • Abeg no tif my kele.  — (NSC_2021, Please don't steal my girlfriend.)
  • Your kele don reach your side today?  — (NSC_2021, Has your girlfriend been to your place today?)

Synonym

Translation

  • English: girlfriend