Difference between revisions of "kiakia"

Line 11: Line 11:
  
===Adverb===
 
===Adverb===
* When person no waste time to do someting.
+
* As dem [[sharpally]] do someting.
 
:*{{ux|dv| Anything wey una wan do, make una do am '''kiakia'''.|(Egbokhare_2020, Do whatever you want to do in a hurry.)}}
 
:*{{ux|dv| Anything wey una wan do, make una do am '''kiakia'''.|(Egbokhare_2020, Do whatever you want to do in a hurry.)}}
 
:*{{ux|dv| She say make every woman '''kiakia''' go do test for dis January month and try take di medicine. |(bbc__88962, She advised every woman to quickly run a test in January and follow the prescription.)}}
 
Revision as of 09:02, 2 August 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba fast

Pronunciation

  • kjákjá

Play Play

Adverb

  • Anything wey una wan do, make una do am kiakia.  — (Egbokhare_2020, Do whatever you want to do in a hurry.)
  • She say make every woman kiakia go do test for dis January month and try take di medicine.  — (bbc__88962, She advised every woman to quickly run a test in January and follow the prescription.)

Synonyms

Translations

  • English: quickly