Difference between revisions of "kiakia"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba '' | + | From: Yoruba ''kiakia'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 01:04, 27 December 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba kiakia
Pronunciation
- kjákjá
Adverb
- As dem sharpally do someting.
- Anything wey una wan do, make una do am kiakia. — (Egbokhare_2020, Do whatever you want to do in a hurry.)
- She say make every woman kiakia go do test for dis January month and try take di medicine. — (bbc__88962, She advised every woman to quickly run a test in January and follow the prescription.)
Synonyms
Translations
- English: quickly