kidnap

Naija

Etymology

English: kidnap

Pronunciation

  • kidnap

Play Play

Verb

Na sey person catch anoder person by force because e want use di person collect money or someting wey get value.

  • Na so so kidnap dey reign nowadays for different different place for Naija.  — (NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)

Synonym

Translation

English: kidnap