Difference between revisions of "know"

 
(6 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
====Alternative form====
* understand 0.77 1148, tink 0.73 588, think 0.72 2296, see 0.71 9160, sabi 0.70 2162, feel 0.69 1488, believe 0.68 1742, remember 0.66 893, forget 0.65 672
+
* [[no]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English know
+
From English: ''know''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* noʊ
+
*
<sm2>Pcm-ng-know.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-no.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-know.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-no.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 498
 
* Frequency rank in NSC treebank: 40
 
* Frequency in raw corpus: 7097
 
* Frequency rank in raw corpus: 60
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
know: no definition, VERB -- Definition in Naija?
+
* Make person sabi someting
 
+
:* {{ux|dv|How she take dey '''know'''? |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__51, How did she know ?)}}
 
+
:* {{ux|dv|I dey come back for anoder o'clock to still let una '''know''' every, every. |(WAZL_12_Chibok-Girls_M__33, I will come back in another hour to let you know everything.)}}
# nsubj (frequency:533)
 
#: {{ux|dv|I '''know'''. |(JOS_23_Wedding_DG__94, I know.)}}
 
#: {{ux|dv|I '''know''', |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__95, I know.)}}
 
# obj (frequency:457)
 
#: {{ux|dv|Who '''know''' self? |(deuber__6032, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na we '''know''' food. |(KAD_06_Cooking_DG__26, It's us that know food.)}}
 
# mark-obj (frequency:273)
 
#: {{ux|dv|dem dey train am to '''know''' am |(jw__6678, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem need to '''know''' Jehovah God |(jw__6668, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:254)
 
#: {{ux|dv|Na you '''know''' dey. |(ONI_04_Women_M__73, it is you that knows the...)}}
 
#: {{ux|dv|'''know''' sey Jehovah love you? |(jw__48747, __no translation__)}}
 
# - (frequency:182)
 
#: {{ux|dv|I wan '''know'''. |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__29, I want to know.)}}
 
#: {{ux|dv|I dont '''know'''. |(NST_cleaned__8992, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:91)
 
#: {{ux|dv|Seven tins you suppose '''know''' about Alagba |(bbc__88089, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin you suppose '''know''' about 'Mr Fix-it' |(bbc__99610, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:73)
 
#: {{ux|dv|E no always easy to '''know'''. |(jw__9618, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Togo Protest: Things to '''know''' |(bbc__94477, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:52)
 
#: {{ux|dv|Na everybody '''know''' sey… , |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__184, It's everybody that knows that...)}}
 
#: {{ux|dv|But Bible dey help me '''know''' sey |(jw__5133, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:32)
 
#: {{ux|dv|''If not for vitiligo, who go '''know''' me? |(bbc__8408, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem no dey use night take dey '''know''' king |(deuber__2505, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Go, and '''know''' what is all about. |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__34, Go, and find out what it's all about.)}}
 
#: {{ux|dv|If we want make laws for Bible help us, we no go only read, or '''know''' them. |(jw__16875, __no translation__)}}
 
# dep-mark (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|So anybody wey '''know''' sey... |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__25, So whoever knows that...)}}
 
#: {{ux|dv|The next thing wey Jesus talk about na something wey many of the people '''know'''. |(jw__35468, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Im say im no '''know''', |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__56, He said he did no know.)}}
 
#: {{ux|dv|You suppose '''know''' now. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__114, You should know.)}}
 
# advcl (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|How we go take '''know''' if we don dey love ourself pass God? |(jw__15287, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Soldier wen wan reach house no go let enemy '''know''' when im dey. |(bbc__7801, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|High Priest Jehoiada and im wife Jehosheba, '''know''' sey wetin Athaliah dey do no good. |(jw__13844, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem add say dem go let public '''know''' di outcome as soon as dem finish dia investigate. |(bbc__51230, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|How she take dey '''know'''? |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__51, How will she know ?)}}
 
#: {{ux|dv|Di tin be say who for '''know''' say Nigeria dey spend dat kain money ontop dogs? |(bbc__36281, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|I dey come back for anoder o'clock to still let una '''know''' every, every. |(WAZL_12_Chibok-Girls_M__33, I will come back in another hour to let you know everything.)}}
 
#: {{ux|dv|But, you '''know''' but me dey f~, feel sey na only dat, na only one day, e go fi~, still dey possible sey, de go fit do dat ting for dat, just dat day. |(NST_cleaned__9704, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Go '''know''' sey na you be God. |(jw__13000, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E even get some kain girls wey be sey you even senior sef, wey be sey de go even teach you di kind lesson wey you never '''know''' before, de no go even give you all dose kind respect wey you dey look for. |(BEN_21_Love-Matters_DG__98, In fact, there are some girls who are younger than you, who will even teach you the kind of lessons you were not aware of, they will not give you all those kinds of respect which you are looking for.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[dat know|dat know]]
 
 
 
#: {{ux|dv|De go do like sey de be city girls so dat you know when dey enter big place like dis ba, dem go know sey ah na babe be dis, |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__168, They'll pretend they're city girls so that you know, when they enter a big place like this, they'll know that these are babes.)}}
 
#: {{ux|dv|One trailer of eh... cement dey go dey follow you so dat people go know sey yes people wey de forget for many years, God don remember dem. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__59, One trailer of uh... cement, they'll follow you so that people will know that yes, God has remembered the people they've forgotten about for many years.)}}
 
* [[sey know|sey know]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ah e con be like sey hm... I no know. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)}}
 
#: {{ux|dv|In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* understand 0.77 1148, tink 0.73 588, think 0.72 2296, see 0.71 9160, sabi 0.70 2162, feel 0.69 1488, believe 0.68 1742, remember 0.66 893, forget 0.65 672
+
* [[sabi]]
 
 
====Antonyms====
 
* understand 0.77 1148, tink 0.73 588, think 0.72 2296, see 0.71 9160, sabi 0.70 2162, feel 0.69 1488, believe 0.68 1742, remember 0.66 893, forget 0.65 672
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, VERB
+
* English: ''know''

Latest revision as of 09:50, 16 November 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From English: know

Pronunciation

Play Play

Verb

  • Make person sabi someting
  • How she take dey know?  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__51, How did she know ?)
  • I dey come back for anoder o'clock to still let una know every, every.  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__33, I will come back in another hour to let you know everything.)

Synonyms

Translations

  • English: know