Difference between revisions of "kola"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * English: ''kolanut'' ===Pronunciation=== kola <sm2>Pcm-ng-kola.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kola.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin person dey who come vis...") |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
* English: ''kolanut'' | * English: ''kolanut'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | kólà | |
<sm2>Pcm-ng-kola.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kola.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kola.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kola.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person dey who come visit am. | * Wetin person dey who come visit am. |
Revision as of 17:09, 20 December 2021
Naija
Etymology
- English: kolanut
Pronunciation
Noun
- Wetin person dey who come visit am.
- Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis. — (NSC_2021, Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
- You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola. — (NSC_2021, You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
- Wetin person dey give person make e help am do someting.
- Your file no go comot for dat table if you no find dem kola. — (NSC_2021, Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
- Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? — (NSC_2021, This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )
Translation
- English: gifts, bribe, incentive