Difference between revisions of "kola"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin person dey who come visit am.
 
* Wetin person dey who come visit am.
#:* {{ux|dv| Abeg accept di small '''kola''' wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  |(NSC_2021, Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg accept di small '''kola''' wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  |(Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)}}
#:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(NSC_2021, You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}}
 
#  Wetin person dey give person make e help am do someting.
 
#  Wetin person dey give person make e help am do someting.
 
#:* {{ux|dv| Your file no go comot for dat table if you no find dem '''kola'''. |(NSC_2021, Your file will not leave that table of you don't give her some money.)}}
 
#:* {{ux|dv| Your file no go comot for dat table if you no find dem '''kola'''. |(NSC_2021, Your file will not leave that table of you don't give her some money.)}}
#:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(NSC_2021, This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}}
+
#:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''gifts'', ''bribe'', ''incentive''
 
* English: ''gifts'', ''bribe'', ''incentive''

Revision as of 17:01, 3 June 2023

Naija

Etymology

  • English: kolanut

Pronunciation

kólà Play Play

Noun

  • Wetin person dey who come visit am.
    • Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  — (Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
    • You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola.  — (You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
  1. Wetin person dey give person make e help am do someting.
    • Your file no go comot for dat table if you no find dem kola.  — (NSC_2021, Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
    • Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha?  — (This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )

Translation

  • English: gifts, bribe, incentive