Difference between revisions of "kola"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}} | #:* {{ux|dv| You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better '''kola'''. |(You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)}} | ||
# Wetin person dey give person make e help am do someting. | # Wetin person dey give person make e help am do someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Your file no go comot for dat table if you no find dem '''kola'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Your file no go comot for dat table if you no find dem '''kola'''. |(Your file will not leave that table of you don't give her some money.)}} |
#:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}} | #:* {{ux|dv| Dis '''kola''' wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? |(This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''gifts'', ''bribe'', ''incentive'' | * English: ''gifts'', ''bribe'', ''incentive'' |
Revision as of 17:02, 3 June 2023
Naija
Etymology
- English: kolanut
Pronunciation
Noun
- Wetin person dey who come visit am.
- Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis. — (Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
- You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola. — (You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
- Wetin person dey give person make e help am do someting.
- Your file no go comot for dat table if you no find dem kola. — (Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
- Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? — (This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )
Translation
- English: gifts, bribe, incentive