kola

Revision as of 17:01, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • English: kolanut

Pronunciation

kólà Play Play

Noun

  • Wetin person dey who come visit am.
    • Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis.  — (Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
    • You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola.  — (You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
  1. Wetin person dey give person make e help am do someting.
    • Your file no go comot for dat table if you no find dem kola.  — (NSC_2021, Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
    • Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha?  — (This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )

Translation

  • English: gifts, bribe, incentive