kola
Naija
Etymology
- English: kolanut
Pronunciation
Noun
- Wetin person dey who come visit am.
- Abeg accept di small kola wey we get. Anoder time, we go do pass like dis. — (Please accept our little welcoming gift. Next time we will do more.)
- You don dey beg me make I come your side, hope you go arrange better kola. — (You have been begging me to come to your house, I hope you'll fix something nice to welcome me with.)
- Wetin person dey give person make e help am do someting.
- Your file no go comot for dat table if you no find dem kola. — (Your file will not leave that table of you don't give her some money.)
- Dis kola wey you dey say make e give you, hope you know sey na bad ting sha? — (This bribe you requesting for, I hope you know that it's a bad thing? )
Translation
- English: gifts, bribe, incentive