Difference between revisions of "korokoro"

Line 16: Line 16:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make eye [[true true]] see.  
 
* Make eye [[true true]] see.  
: {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}}
+
:* {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}}
 
:* {{ux|dv| [[pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:35, 12 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòrókòró

Adverb

  • Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day.  — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
  • You go think sey na lie, come make e clear korokoro.  — (NSC_2021, You'll think it's a lie.)

Adjective

  • you mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye?  — (Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
  • pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin.  — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)

Synonyms

Translations

  • English: bare faced, clear, influenced.