Difference between revisions of "korokoro"

Line 12: Line 12:
 
* As eye dey see  true true.
 
* As eye dey see  true true.
 
:* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}}
 
:* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}}
:* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(NSC_2021, You'll think it's a lie.)}}
+
:* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(You'll think it's a lie.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 17:07, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòrókòró

Play Play

Adverb

  • As eye dey see true true.
  • Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day.  — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
  • You go think sey na lie, come make e clear korokoro.  — (You'll think it's a lie.)

Adjective

  • You mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye?  — (Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
  • Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin.  — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)

Translations

  • English: bare faced, clear, influenced.