Difference between revisions of "korokoro"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * pi 0.68 17, chuk 0.67 33, koro 0.63 9, alaska 0.60 43, wearenigeriancreatives 0.60 5, tiger 0.59 49, chok 0.58 5, shook 0.58 80, shok 0.57...") |
|||
(18 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kòrókòró | * kòrókòró | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-korokoro.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-korokoro.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | * As person use im eye see someting no be sey dem tell am. | ||
+ | :* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(You'll think it's a lie.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey person na im use im eye see wetin happen, no be sey dem tell am. | |
− | + | :* {{ux|dv|You mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| [[Pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: bare faced, clear, influenced. |
Latest revision as of 14:53, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòrókòró
Adverb
- As person use im eye see someting no be sey dem tell am.
- Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day. — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
- You go think sey na lie, come make e clear korokoro. — (You'll think it's a lie.)
Adjective
- Sey person na im use im eye see wetin happen, no be sey dem tell am.
- You mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye? — (You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
- Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)
Translations
- English: bare faced, clear, influenced.