Difference between revisions of "korokoro"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
* As eye [[true true]] see.
+
* As person use im eye see someting no be sey dem tell am.
 
:* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}}
 
:* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}}
:* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(NSC_2021, You'll think it's a lie.)}}
+
:* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(You'll think it's a lie.)}}
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make eye [[true true]] see.  
+
* Sey person na im  use im eye see wetin happen, no be sey dem tell am.  
:* {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}}
+
:* {{ux|dv|You mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}}
:* {{ux|dv| [[pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}}
+
:* {{ux|dv| [[Pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}}
====Synonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: bare faced, clear, influenced.
 
* English: bare faced, clear, influenced.

Latest revision as of 14:53, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòrókòró

Play Play

Adverb

  • As person use im eye see someting no be sey dem tell am.
  • Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day.  — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
  • You go think sey na lie, come make e clear korokoro.  — (You'll think it's a lie.)

Adjective

  • Sey person na im use im eye see wetin happen, no be sey dem tell am.
  • You mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye?  — (You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
  • Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin.  — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)

Translations

  • English: bare faced, clear, influenced.