Difference between revisions of "korokoro"
(3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | * As eye | + | * As person use im eye see someting no be sey dem tell am. |
:* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}} | :* {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |( | + | :* {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear '''korokoro'''. |(You'll think it's a lie.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Sey person na im use im eye see wetin happen, no be sey dem tell am. |
− | :* {{ux|dv|You mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|( | + | :* {{ux|dv|You mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}} |
:* {{ux|dv| [[Pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}} | :* {{ux|dv| [[Pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: bare faced, clear, influenced. | * English: bare faced, clear, influenced. |
Latest revision as of 14:53, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòrókòró
Adverb
- As person use im eye see someting no be sey dem tell am.
- Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day. — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
- You go think sey na lie, come make e clear korokoro. — (You'll think it's a lie.)
Adjective
- Sey person na im use im eye see wetin happen, no be sey dem tell am.
- You mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye? — (You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
- Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)
Translations
- English: bare faced, clear, influenced.