Difference between revisions of "korokoro"

Line 2: Line 2:
  
===Etymology===
 
===Etymology===
From: korokoro
+
From: ''unknown''
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 14: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 33
 
* Frequency in raw corpus: 33
 
* Frequency rank in raw corpus: 4074
 
* Frequency rank in raw corpus: 4074
 
===Adjective===
 
* Na to see someting as e be make
 
: {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean  )}}
 
===Noun===
 
===Noun===
korokoro: no definition -- Definition in Naija?
+
* Na wetin eyes see well well.
 
+
:* {{ux|dv|But di tin don turn abracadabra for dia '''korokoro''' eye. |(bbc__22382, __no translation__)}}
 
# - (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|But di tin don turn abracadabra for dia '''korokoro''' eye. |(bbc__22382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na di reality wey we dey live inside and I see am '''korokoro''' dat day. |(bbc__5056, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
* [[korokoro eye|korokoro eye]]
 
#: {{ux|dv|Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to re-build Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bashir Omolaja Bolarinwa, na im make us know dis one during by di time wey e carry im two leg and im two korokoro eye go see all di area for di local government. |(deuber__6258, __no translation__)}}
 
* [[korokoro eyes|korokoro eyes]]
 
#: {{ux|dv|Obama come wit im family for 2009 to come see di history with own korokoro eyes |(bbc__75930, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Obama come wit im family for 2009 to come see di history with own korokoro eyes |(bbc__75930, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, one pesin wey see di incident wit im korokoro eyes, Promise Umoh tell BBC Pidgin say im see some deadi bodi and burnt cars for di area but di police no fit confirm di report. |(bbc__66612, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, one pesin wey see di incident wit im korokoro eyes, Promise Umoh tell BBC Pidgin say im see some deadi bodi and burnt cars for di area but di police no fit confirm di report. |(bbc__66612, __no translation__)}}
  
 +
===Adjective===
 +
* Na to see someting as e be make 
 +
: {{ux|dv|you mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean  )}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
*  
 
*  

Revision as of 12:41, 25 February 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòrókòró

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 33
  • Frequency rank in raw corpus: 4074

Noun

  • Na wetin eyes see well well.
  • But di tin don turn abracadabra for dia korokoro eye.  — (bbc__22382, __no translation__)
  1. Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day.  — (bbc__5056, __no translation__)
    Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to re-build Nigeria's newest international airport no be small tin.  — (bbc__81735, __no translation__)
    Bashir Omolaja Bolarinwa, na im make us know dis one during by di time wey e carry im two leg and im two korokoro eye go see all di area for di local government.  — (deuber__6258, __no translation__)
    Obama come wit im family for 2009 to come see di history with own korokoro eyes  — (bbc__75930, __no translation__)
    Meanwhile, one pesin wey see di incident wit im korokoro eyes, Promise Umoh tell BBC Pidgin say im see some deadi bodi and burnt cars for di area but di police no fit confirm di report.  — (bbc__66612, __no translation__)

Adjective

  • Na to see someting as e be make
you mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye?  — (Egbokhare_2020. You mean )

Synonyms

Translations

  • English: bare faced, clear, influenced.