korokoro

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòrókòró


Noun

  • But di tin don turn abracadabra for dia korokoro eye.  — (bbc__22382, __no translation__)
  • Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day.  — (bbc__5056, __no translation__)
  1. Bashir Omolaja Bolarinwa, na im make us know dis one during by di time wey e carry im two leg and im two korokoro eye go see all di area for di local government.  — (deuber__6258, __no translation__)
    Obama come wit im family for 2009 to come see di history with own korokoro eyes  — (bbc__75930, __no translation__)
    Meanwhile, one pesin wey see di incident wit im korokoro eyes, Promise Umoh tell BBC Pidgin say im see some deadi bodi and burnt cars for di area but di police no fit confirm di report.  — (bbc__66612, __no translation__)

Adjective

  • Na to see someting as e be make
you mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye?  — (Egbokhare_2020. You mean )
  • Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to re-build Nigeria's newest international airport no be small tin.  — (bbc__81735, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: bare faced, clear, influenced.