korokoro

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kòrókòró


Adverb

  • Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day.  — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
  • {{ux|dv| You go think sey na lie, come make e clear korokoro. |(NSC_2021, You'll think it's a lie

Adjective

you mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye?  — (Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
  • pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin.  — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)

Synonyms

Translations

  • English: bare faced, clear, influenced.