koti

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kôtì

Play Play

Noun

Di name wey dem dey call policeman.

'Koti suppose dey respect law, abi?  — (NSC_Odirin 2020, The police should have regard for the law, don't you think?)

Synonym

ekelebe, popo, korofo

Translation

  • English: Policeman